0:00/???
  1. Gossip

From the recording McCarthy Street EP

Lyrics

Free me make I talk
Oga free me make I talk
If you pay me I go lock up
Free me make I talk

How much you go pay me to keep your secret?
If I talk wetin I hear you go lose your spirit ah
I fit give am to the blogs for Lagos city
But if you pay me if I talk make water carry me
Make water carry me
Agbada no dey get pocket
Banke goes where the zaddy calleth
Who him b no b science rocket
Money dey for this country but
To comot na Nigerian dream
P.M.B. too dey meet and greet
and gossip on the street is a commodity

Free me make I talk
Oga free me make I talk
If you pay me I go lock up
Free me make I talk

How much you go wey go make me shut up?
If you do anyhow I go treat your fuck up
If I vex I go give am to N.S.G
I no fit dey waste all my energy
But if you pay me if I talk make water carry me
Make water carry me
Olopa no dey too get conscience
Some graduates no dey get pass one shirt
Everybody dey turn prophets
Cockroaches don full for the closet
Money dey for this country but
To comot na Nigerian dream
Church no suppose be company
But gossip on the street is a commodity

Free me make I talk
Oga free me make I talk
If you pay me I go lock up
Free me make I talk
Gossip on the street is a commodity

Free me make I talk
Oga free me make I talk
If you pay me I go lock up
Free me make I talk
Ehn?
Free me make I talk
Oga free me make I talk
If you pay me I go lock up
Free me make I talk